Hehehehe, na wah I no fit laugh, Cossy Orjiakor in sexual seduction! abeg make una help me ask her wetin dey wan finger? Why can't Nigeria artist play meaningful songs?. Anyway as I always say oyigbo don make even bad voice sounds nice. And that doesn't sound like her voice .Viewer just listen to the lyrics and forget who sing am.
Lol kamify you are so funny, what do expect from her before?
ReplyDelete